in

Victor AD – MIDF (Na Money I Dey Find)

Victor AD Na Money I Dey Find
Victor AD – MIDF (Na Money I Dey Find)

Victor AD is out with a new single that seeks to give hope and strength to every listener.

The lyrics reflect on Victor AD‘s personal experiences and the hardships he overcame on his journey to success. He blends his story with the struggles many Nigerians face, making the message relatable.

Overall, Victor AD’s new single, Na Money I Dey Find is an uplifting and relatable song that speaks to the struggles faced by many people. It offers a message of hope and strength, reminding us that we can all rise from zero to hero with faith and determination.

Stream the song here.

Check out other songs from Victor AD on NaijaVibes;

Victor AD – MIDF Lyrics

No fit envy person
Wey no know God
E be like e soldier
Wey no hold gun
I pray to Jehovah
As I dey labour
Na money I dey find oh

Lordy bless e my family
And my neighbors (abegi bless us oh)
I know sometimes
We too dey mess up
But we pray for your mercy
And your favor
Na money we dey find oh
Person wey no get helper
Don dey give light to NEPA
If dem wan try to check am
Make dem no go forget am
Say na God e dey guide o, guide o
Jesu Christi Oba Mimo

Person wey no get helper
Don dey give light to NEPA
If dem wan try to check am
Make dem no go forget am
Say na God e dey guide o, guide o
Jesu Christi Oba Mimo
You see this e hustle
No get days off
Once you don land

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Vector Gbedu

Vector – Gbedu

Ayox Walking Dead

Ayox ft. Zlatan – Walking Dead