Nigerian singer, songwriter and record producer, Idahams released the remix of his song titled ‘Wetin No Good‘.
This time around the South-South sensation acquired vocal collaboration from talented rapper, DanDizzy and dancer and singer, Eltee Skhillz.
On this joint, the artists delivered extraordinary ditty verses alongside great versatility exhibited on the remixed phenomenal hit jam, ‘Wetin No Good’.
The song is a lovely composition that sees Idahams expressing and confessing his love and obsession for his lover, now having Eltee Skhillz and DanDizzy expressing the same affection.
Quotable Lyrics;
My baby eeeeeee
You do me wetin no good o
Wetin no good o
My shawty eeeeee
You do me wetin no good o
Wetin no good o
Hit boi Idahams
Ebelebe mama
You dey givie me drama
You are my karma
Oh baby girl calm down
You know that
Why you dey do like sey you dey on kolos
I don kolo
I dey think about your load
Boya you go carry am go
Oya wait o
You too dey vex
You turn a grown man to a bambiala
My baby eeeeeee
You do me wetin no good o
Wetin no good o
My shawty eeeeee
You do me wetin no good o
Wetin no good o
Listen below;
Idahams – Wetin No Good (Remix) ft. Eltee Skhillz, DanDizzy (STREAM/BUY)
Check out more songs from Idahams on NaijaVibes;